Lyrics To ‘Fem’ By Davido

post by: Dwomoh Darlingberg for thedistin.com.
Have you got a story or article for us: send it to us here.

Davido – “Fem” (Speroach Beat) | Listen And Download Mp3

FEM LYRICS

[Intro]

Napji killing this one

[Verse 1]

E be like you don dey talk too much

Small talk you don dey talk who talk Fem (Baddest)

Oboy you don dey doo too much Small talk you don dey look who talk Fem (And di baddest)

Person wey dey find the pitty Omo no dey give me itty bitty Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

You wey dey find the pitty Odogwu say we like to party

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

[Pre-Chorus]

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Make una tell am to call me Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]

Why them com dey para, para, para?

Para for me Why everybody com dey para, para, para?

Para for me Why them com dey para, para, para?

Para for me Nawa 30bg we go para, para, para

Them go para for you

[Verse 2]

Bеfore the, beforе the matter get serious

Before the whole matter gets dangerous

You need to make sure you don’t stay too much ‘Cause if you say too much, I fit to rup un on you

You see seh I get fans wey dey para gan

You see seh my own G pass G-Wagon

My nigga, I set trains, no tweet starter

I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind Live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

[Pre-Chorus]

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Make una tell am to call me Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]

Why them com dey para, para, para?

Para for me Why everybody com dey para, para, para?

Para for me Para, para, para Para for me

[Outro]

Not she killing this one

Checkout Davido’s Fem music video below:

Music Video: Fem By Davido | Watch, And Download